Bob Inq ft Cinowayne_SCOPE


Wow is a dope collaboration between Bob Inq and Cinowayne they make it hit which "SCOPE"

Download | Listen | Share


Click the play button to listen
​​




LYRICS


INTRO

Cinowayne one time (oh ah) Bobinqredible (yea yeah) doing this sh** ya ya ya (uhn levelz baby oh ah cinowayne oh oh yeah yeah)   

VERSE ONE

Erima fine Erima getti body you thought I'm a joker I wan make you happy base on say e don tey wey me being dey eye this your body why you come dey form like say me and you no being paddy omoge me am a sharp guy and you're dah shy type this the reason why am trying to put you on the punchline e dey burst brain o base on the sh** wey I drop I can spend a million dollar on your your boob's to make it work I make it rain on a daily base like Atiku SMS wey im dey send for citizen as in need vote o I need you to vote me as your personal person wey go give you plenty money, Emi Otedola I be Otedola pikin for our DNA na so so money wey full our gin we no dey broke o we got a lot of money in dah banks so Bring Your ATMs ready to get withdraws from banks cash. 

HOOK

international, shwaty want a million dollar she say make i wire wire o yeah, supernatural I go give everything plus jara but you dey only wyne for the doe oh yeah, this our love o is a vibe yea international flexing, flexing, garl you go kill me with your vibe, supernatural flexing, flexing oh ah

VERSE TWO

everyday SMS na im I dey send I no get time to dey check time base on say I depend on our love e no get issue no be motor cycle wey need repair no need folkanisa to dey check tube ain't got time for sh*** Lagos grind I did hustle for the music till I make it to the Grammes lotta yarn to talk about is cinowayne and Bob inqredible doing it aftermath land on the same time still on the same grind World Best record omoge soon we go make am Benz and Bentley if I no buy am for you  wetin you gain my baby you got swag one two, today we dey island tomorrow Mali this your beauty no need make up e no need Mary Kay you too fine I dey thank God say you be my garl if you no dey who be dey lylon wey go cover dey bread wharr

HOOK

International shwaty want a million dollar she say make i wire wire o yeah, supernatural I go give you everything plus jara but you dry only Wyne for dey doe o oh yeah this our love o is vibe Yea international flexing, flexing garl you go kill me with your vibe supernatural flexing, flexing oh oh ah

BREACH

Baby garl see I choose you me love you me no wan loose you nah nah see I dey find you make you gimme good loving alnite Yea this your love dey cool my mind e Yea this kind love dey make me fly e Yea 

HOOK

International shwaty want a million dollar she say make i wire wire o yeah supernatural I go give you everything plus jara but you dey only wyne for doe o oh yeah this our love o is a vibe Yea international flexing, flexing garl you go kill me with your vibe oh yeah supernatural flexing, flexing oh oh ah

Post a Comment

0 Comments