Download Music+Lyrics: Oversize by Gadjed

 

Download Music+Lyrics: Oversize by Gadjed

Oversize by GadJed is a song of testimony, acknowledgement and appreciation. Lacking words to describe God's huge blessings upon their lives, and being inspired by the so many underserved love of God, GadJed (which is a fuse of two artist - Gad and Jed ) chose to use this medium of music to testify of God's goodness and blessings. We pray it bless your lives with testimonies Amen. 





Oversize by GadJed Lyrics

CHORUS:
Oversize (x3)
My blessings oversize
X4

VERSE 1
See as my blessings dey wotu wotu
Aciki ni Kam nayi putu putu
Mahaukaci mai son kida DaFotis ya haukace
Domin dunbin albarku.
I no fit calm down
Everyday na blessings I dEy count down
Omo Nwanchukwu everywhere shutdown
No be might o, na grace wey dey mark down
Ngozi werey werey
Yambo dunyi dey ba warey warey
The angel wey dey sew my blessings no fit talk don abin ya yi mini kwarai kwarai
So wait make I pick this call
E be like Sey na blessings dey dial my number
Anytime I receive such call
E dey Gimmi joy wey I no need a record to remember

CHORUS
Oversize (x3)
My blessings oversize
X4

VERSE 2
I no fit shout, die..it 
I no fit make sense 
But e (God) dey  make sense 
I no fit count my blessings 
 list my blessings 
E come in big size 
(Oya wait make I gist you...)
As I enter the motor 
Naso she come, she come be 
Like hey bro...... 
 E don tey I dey reason your matter
Why you dey live like sey you be oga
(So what do you say?)
(Na God  blessing wey dey make me fine.
and I no fit be mate with sapa
so carry your wahala make you jappa 2x)

CHORUS
Oversize (x3)
My blessings oversize
X4

Post a Comment

0 Comments